Sponsored Links
Music

Adekunle Gold – Mercy

Sponsored Links

Adekunle Gold - Mercy (Official Audio)

Adekunle Gold– Mercy
  • Talented Nigerian Award winning  singer  songwriter popularly known as Adekunle Gold  Come through with brand new 
  • Antiseptic single titled Mercy and is right here for your free and fast download 

Listen and download below and also share to your loved once that you wish to vibe this masterpiece with you 

DOWNLOAD Adekunle Gold – Mercy 

 

VISIT Mp3zion.com Daily To Be The First To Download  Latest Music 

  1.  Adekunle Gold – Mercy Lyrics: AG Baby carry body body Bad Boy Deks no dey worry worry Verse1: Open my eyes show me who dey for me Make I no dey pop rosé with my enemy Scatter them far away across the seven seas Helper wey dey disguise na principality Oh lord have mercy mercy This fake love don dey plenty plenty Dem dey try do man dirty dirty Jah Jah ma je a she sin she sin Who born the pesin pesin Wey wan cross me make dem try me try me Red eye Red eye no more padi padi Can’t kill my light I’m sorry sorry Chorus: When I show Make dem make way make way When I show Make dem gbese I go dey po I go denge denge I go dey po dem go wakakurukere When I show Make dem make way make way When I show Make dem gbese I go dey po I go denge denge I go dey po dem go wakakurukere Verse 2: As you can see I’m just beginning And I trouble nobody So make nobody bother mi As you see me na God dey fight for me Nobody touching me Can’t stop my destiny Wetin I do do do Shey I be your telly your daily news Been a long time man I paid my dues I’m premium now so I pick and choose Ni ita faaji won mo bi mo se je Bad boy deks I no apologize Bet on myself and I’m rolling the dice Kilamity Kilamity o Oh lord have mercy mercy This fake love don dey plenty plenty Dem dey try do man dirty dirty Jah Jah ma je a she sin she sin Who born the pesin pesin Wey wan cross me make dem try me try me Red eye Red eye no more padi padi Can’t kill my light I’m sorry sorry Chorus: When I show Make dem make way make way When I show Make dem gbese I go dey po I go denge denge I go dey po dem go wakakurukere When I show Make dem make way make way When I show Make dem gbese I go dey po I go denge denge I go dey po dem go wakakurukere
SEE ALSO:   Musical Jazz – Starbinho

Leave a Reply

Back to top button